"You don't need to break bank before you fine, oh."
See this thing wey dem call "style"? Na confidence dey sell am, not price tag. I know somebody wey wear Ankara from the market and turn heads. Another person wear Gucci and still look like dem just wake up. Your outfit sweet when you carry yourself well. So before you think say you no fit compete, remember: the best accessory na your smile and the way you walk. Shine your eyes, not your receipt.
Tell me one thing wey make you feel fine anytime you wear am – I need inspiration.
Β© Mumeen Hammed Akande | C-G Learning Academy

Tell me one thing wey make you feel fine anytime you wear am – I need inspiration. π₯
© Mumeen Hammed Akande | C-G Learning Academy
0 Comments
0 Shares
47 Views
0 Reviews